I don' charge my energy, I no get time for no enemy Tori pe won le tomi Nothing wey person never see Omo nothing wey person never see Forget, I say fashi
Money's soon expected Je kawon badi yen jen be I dey kaku dey gbese Jejeli jeje jeje I been dey answer them yes sir Now na me dem dey answer yes sir Respect is reciprocal Even though una know say I special
Anybody, wey no want to soji Anybody, wey no dey carry body Nack am something, ah ah Nack am something To ba tan fele, fele Nack am something
You won chop bet you never work Shey na because me sef I never talk I look you dey laugh you gon', gon, gon gidi gon, gon gon I sha know say the time go come Omo I know say the time go come When you no go fit lie no more Omo omo, life na turn by turn Whether you like or not To ba ginger me, gbeskele go burst Oya ki gbe, je kan gbo
Anybody, wey no want to soji Anybody, wey no dey carry body Nack am something, ah Nack am something To ba tan fele, fele Nack am something
Money's soon expected Je kawon badi yen jen be I dey kaku dey gbese Jejeli jeje jeje I been dey answer them yes sir Now na me dem dey answer yes sir Respect is reciprocal Even though una know say I special
Anybody, wey no want to soji Anybody, wey no dey carry body Nack am something, ah Nack am something To ba tan fele, fele Nack am something
Gbese Eni to ba tan fele, fele Eni to ba tan fele, fele Eni to ba tan fele, fele Eni to ba tan fele, fele Eni to ba tan fele, fele Eni to ba tan fele, fele
Compositor: Desconhecido no ECADIntérprete: Damini Ebunoluwa Ogulu (Burna Boy) (KNR-I)Publicado em 2019 (29/Ago)ECAD verificado fonograma #19660062 em 12/Mai/2024 com dados da UBEM