Omo guy, wetin dey sup, wetin dey sup na? I dey outside, I dey outside Yeah-yeah One man, two man Three, e don kpenkelemes
Kpenkelemes Con dey move like a disco Won ni ki ma lo latan I be boss, I be actor So they for give me Ballon D'or Oya come take a picture Rorayo ayo n kpayan Oya follow my instructions
Won nle mi bo, won nle mi bo Won nle mi bo o Won nle mi bo, won nle mi bo Won nle mi bo o
Kpenkelemes Come dеy smoke cannabis Doctor say make I pop one of this Makе me fly like say I'm Aladdin Come bring some kind melodies Omo Messi self no do passa this So many things inside of my jeans I swear down e be things, e be things
Kpenkelemes Con dey move like a disco Won ni ki ma lo latan I be boss, I be actor So they for give me Ballon D'or Oya come take a picture Rorayo ayo n kpayan Oya follow my instructions
Oh, Lord of mercy I dey with one wey dey call me Messi I dey for shitta, she go fly come check me I never see person wey fit money impress me All of the things she dey do, she dey test me I dey with kele wey for back, I dey pressing The one I carry come don dey suspect me She call me small body, big engine, oh-ah On my number, she calling on (mogbe oh) Anytime wey she wan give me loving ah (mogbe oh) And like flat tire, me go pump it up (mogbe oh) And every other day na she dey turn me on Say me I still dey make her come the more As soon as we reach house, we dey kponkriyon Walahi I forget say her guy dey for there See omo, omo mo ti kpenkelemesi oh
Kpenkelemes Con dey move like a disco Won ni ki ma lo latan I be boss, I be actor So they for give me Ballon D'or Oya come take a picture Rora yo ayo n kpa iyan Oya follow my instructions
Won nle mi bo, won nle mi bo Won nle mi bo o Won nle mi bo, won nle mi bo Won nle mi bo o Won nle mi bo, won nle mi bo Won nle mi bo o Won nle mi bo, won nle mi bo Won nle mi bo o