Oluwa burna, B2j oo (chourus) Ina, ina ina mi to ti tan Ina, ina ina mi to ti tan Kode ni baje o, kode ni baje oo Kodeni bajeoo. lelelele
I no wan talk oo, wetn dae happen oo Nah me dem wan stop oo Mission impossible oo When the money come ee people plenty gan oo When the money no dey aa, dem no dae look my face Je kan mo
Ina, ina ina mi to ti tan Ina ina ina mi to ti tan Kode ni baje oo (×3)
Oya make i make i make i make i yarn you the koko Me i no come here to sing song wey go make you con dey dance azonto Iyen o ru mi loju, emi le gbayan loju oo Awon temi no know you, so no dey form honourable Je kanmo ina
Ina ina mi to ti tan Ahhn ina ina ina mi to ti tan Ko deni baje oo (×3)
Lelelelelelele Ohun ani langbe oo ke ke keke, ohun ani langbe laruge Ke ke nke ke (×2)
Ina, ina ina mi to ti tan Ina, ina ina mi to ti tan Kode ni baje oo (×3)
Oya make i make i make i make i yan you the koko Me i no come here to sing song wey go make you con dae dance azonto Iyen o ru mi loju, emi le gbayan loju oo Awon temi no know you, so no dae form honourable Je kanmo
Ina, ina ina mi to ti tan Ahhn ina ina ina mi to ti tan Ko deni baje oo (×3) Lelelelelelele
Compositores: Damini Ebunoluwa Ogulu (Burna Boy) (PRS), Richard Isong Olowaranti Mbuk Isong (BMI)Editor: Polygram Music Publishing Pty (SAMRO)ECAD verificado obra #18013262 em 20/Abr/2024 com dados da UBEM